Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by ever811: 10:51pm On Jun 02 |
OSIBANJO: wike,do you know why baba did not come? WIKE:no sir! OSIBANJo:he is afraid to die...lol
121 Likes 12 Shares
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Flexherbal(m): 10:55pm On Jun 02 |
Wike, hope you have secured this place very well?
19 Likes 1 Share
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by hemartins(m): 10:56pm On Jun 02 |
Osibanjo : how the Avengers squad. Dem no show? Wike : no shaking my brother. na only mouth dem get.
51 Likes 3 Shares
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by hemartins(m): 10:57pm On Jun 02 |
Osibanjo : my guy, I been they fear say all this Avengers and Suicide group people go show. Wike : show for where? PH where I dey? Them no get the liver.
30 Likes
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by menix(m): 11:03pm On Jun 02 |
Osinbanjo: oga Wike, shebi u see as Bubu send me like say I be sacrificial Lamb..
Wike: Hhahaha, but u nah Oke Belgium nah, nobody go fit kill you.
145 Likes 13 Shares
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by starpower(m): 11:06pm On Jun 02 |
wike!. Where amechi!. See my people lag they camera, if your militant Bleep up. I bring my Bible along.
2 Likes
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by smsshola(m): 11:08pm On Jun 02 |
Wike tell d NDA and ur ppu to embrace peace..we are the first govt to commission d clean of ur land. What dd dey gain during GEJ regime?
5 Likes 1 Share
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by ahnie(f): 11:20pm On Jun 02 |
Wike:....Baba oshi bango,amechi never shee shuntin....when he shee shuntin,he go Lun.
Oshibango to wike:he go shee shee shuntin leave am.
3 Likes 1 Share
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by PhockPhockMan: 11:47pm On Jun 02 |
menix:
Osinbanjo: oga Wike, shebi u see as Bubu send me like say I be sacrificial Lamb..
Wike: Hhahaha, but u nah Oke Belgium nah, nobody go fit kill you.
26 Likes
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by ChappyChase(m): 8:20am |
Osibande: Na fear make bubu no show face oo,, Wike: So na you sabi die abi?
10 Likes 1 Share
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by austin2all(m): 8:21am |
ever811: OSIBANJO: wike,do you know why baba did not come? WIKE:no sir! OSIBANJo:he is afraid to die...lol
1 Like
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by goodlifehyd(m): 8:21am |
Osibanjo; How far Mama Piss
Wike: Mama Piss mouth don hang since oga jona lose election
8 Likes
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by White007(m): 8:22am |
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Eedrix(m): 8:22am |
it's dry here, we need some lotion
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by saintfaculty(m): 8:23am |
|
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Nicolars(m): 8:25am |
Lolz, mtchew
But seriously, c hw diz pple dey laff together,smile, seat near eachoda
But two foolish Nairalanders will b abusing each oda's generation bcus of them, collecting 10yrs ban bcus of PMB and GEJ
Una beta wise up
|